americaner

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English America

Pronunciation

  • àmɛ̀rìkánà

Play


Adjective

  • Person wey no from America come but e dey sabi talk as America people take dey talk.
  • You dey form americaner but shingbain you no get. Comot make wey see better person.  — (NSC_2022, You are pretending to be an American, but you don't even have a dime. Please get out, let's see the real people.)

Synonyms

Translations

  • English: Wannabe American