aproko
Naija
Etymology
From urhobo:
Pronunciation
- àpròkó
Noun
- Na make people or person dey gossip anoder person or people
- You dey do aproko. — (You are gossiping.)
- Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire — (jw_1324, _Gossip can be like pouring fuel on fire.)
- Some people tink say na only women dey do aproko, but some kind men sabi do aproko pass women. — (Some people think only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)
Synonyms
Translations
- English: gossip