Difference between revisions of "area scatter"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-area scatter.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-area scatter.m.ogg</sm2>
  
===POS===
+
===Noun Phrase===
#
+
Na person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:*{{ux|dv|If you by mistake carry '''area scatter''' enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.|(NSC_Abonyi_2020, Regretfully, anyone who marries a termagant should expect endless troubles day after day in the house.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 +
[[area boy]], [[scatter scatter]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[gbagbati]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English ''termagant''

Revision as of 17:05, 14 December 2020

Naija

Etymology

From: English area and scatter

Pronunciation

érjà skátà Play Play

Noun Phrase

Na person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.

  • If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.  — (NSC_Abonyi_2020, Regretfully, anyone who marries a termagant should expect endless troubles day after day in the house.)

Related forms

area boy, scatter scatter

Synonym

gbagbati

Translation

  • English termagant