Difference between revisions of "area scatter"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun Phrase=== | ===Noun Phrase=== | ||
− | + | * Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader. | |
− | :*{{ux|dv|If you by mistake carry '''area scatter''' enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.|(NSC_Abonyi_2020, Regretfully, anyone who marries a | + | :*{{ux|dv|If you by mistake carry '''area scatter''' enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.|(NSC_Abonyi_2020, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)}} |
+ | :* {{ux|dv| Dat man? No near im house o. Di man na '''area scatter'''. |(NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[area boy]], [[scatter scatter]] | [[area boy]], [[scatter scatter]] | ||
Line 17: | Line 18: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English '' | + | * English ''troublesome person'' |
Revision as of 15:55, 9 August 2021
Naija
Etymology
From: English area and scatter
Pronunciation
Noun Phrase
- Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
- If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day. — (NSC_Abonyi_2020, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)
- Dat man? No near im house o. Di man na area scatter. — (NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)
Related forms
Synonym
Translation
- English troublesome person