Difference between revisions of "area scatter"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader. | * Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader. | ||
− | :*{{ux|dv|If you by mistake carry '''area scatter''' enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.|( | + | :*{{ux|dv|If you by mistake carry '''area scatter''' enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.|(NSC_2021, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)}} |
:* {{ux|dv| Dat man? No near im house o. Di man na '''area scatter'''. |(NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)}} | :* {{ux|dv| Dat man? No near im house o. Di man na '''area scatter'''. |(NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 13:20, 20 April 2023
Naija
Etymology
From: English area and scatter
Pronunciation
ériáskátà
Noun
- Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
- If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day. — (NSC_2021, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)
- Dat man? No near im house o. Di man na area scatter. — (NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)
Related forms
Synonym
Translation
- English troublesome person