Difference between revisions of "area scatter"

 
(12 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Frequency===
+
érjáskátà
===Usage===
+
 
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-area scatter.f.ogg</sm2>
===POS===
+
<sm2>Pcm-ng-area scatter.m.ogg</sm2>
#
+
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
===Noun===
 +
* Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
 +
:*{{ux|dv|If you by mistake carry '''area scatter''' enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.|(NSC_2021, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)}}
 +
:* {{ux|dv| Dat man? No near im house o. Di man na '''area scatter'''. |(NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 +
[[area boy]], [[scatter scatter]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[gbagbati]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English ''troublesome person''

Latest revision as of 11:50, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English area and scatter

Pronunciation

érjáskátà

Play Play

Noun

  • Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
  • If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.  — (NSC_2021, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)
  • Dat man? No near im house o. Di man na area scatter.  — (NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)

Related forms

area boy, scatter scatter

Synonym

gbagbati

Translation

  • English troublesome person