Difference between revisions of "area scatter"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
érjà skátà | érjà skátà | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-area scatter.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-area scatter.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-area scatter.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-area scatter.m.ogg</sm2> |
Revision as of 15:57, 9 August 2021
Naija
Etymology
From: English area and scatter
Pronunciation
érjà skátà
Noun Phrase
- Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
- If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day. — (NSC_Abonyi_2020, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)
- Dat man? No near im house o. Di man na area scatter. — (NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)
Related forms
Synonym
Translation
- English troublesome person