area scatter
Naija
Etymology
From: English area and scatter
Pronunciation
Noun Phrase
Na person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
- If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day. — (NSC_Abonyi_2020, Regretfully, anyone who marries a termagant should expect endless troubles day after day in the house.)
Related forms
Synonym
Translation
- English termagant