area scatter

Naija

Etymology

From: English area and scatter

Pronunciation

érjà skátà Play Play

Noun Phrase

Na woman wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.

  • If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.  — (NSC_Abonyi_2020, Regretfully, anyone who marries a termagant should expect endless troubles day after day in the house.)

Related forms

area boy, scatter scatter

Synonym

gbagbati

Translation

  • English termagant