Difference between revisions of "arm robber"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | * From: English: ''armed robber'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | === | + | * ámrɔ́bà |
− | # | + | <sm2>Pcm-ng-arm robber.f.ogg</sm2> |
− | #: {{ux|dv| | + | <sm2>Pcm-ng-arm robber.m.ogg</sm2> |
− | + | ||
− | + | ===Noun=== | |
− | + | # Person wey dey use byforce and wetin fit wunjure person dey collect people ting. | |
+ | #:* {{ux|dv| Person wey do carry [[chukuli]] enter exam and '''arm robber''' de no be disame? |(NSC_2021, Someone who cheats in exams and an armed robber, are they not the same?)}} | ||
+ | # Wetin person dey do wey be sey e dey use byforce and wetin fit wunjure people dey collect | ||
+ | #:* {{ux|dv| Na only one place '''arm robber''' work go carry you go, and na for area hand! De go use two by two take break all your body! |(NSC_2021, Armed robbery can only lead to in one direction, and it's in the hands of the community. They'll break your body with sticks.)}}people ting. | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''armed robber'', ''armed robbery'' |
Latest revision as of 18:29, 31 December 2021
Naija
Etymology
- From: English: armed robber
Pronunciation
- ámrɔ́bà
Noun
- Person wey dey use byforce and wetin fit wunjure person dey collect people ting.
- Person wey do carry chukuli enter exam and arm robber de no be disame? — (NSC_2021, Someone who cheats in exams and an armed robber, are they not the same?)
- Wetin person dey do wey be sey e dey use byforce and wetin fit wunjure people dey collect
- Na only one place arm robber work go carry you go, and na for area hand! De go use two by two take break all your body! — (NSC_2021, Armed robbery can only lead to in one direction, and it's in the hands of the community. They'll break your body with sticks.)people ting.
Translation
- English: armed robber, armed robbery