arm robber
Naija
Etymology
- From: English: armed robber
Pronunciation
- ámrɔ́bà
Noun
- Person wey dey use byforce and wetin fit wunjure person dey collect people ting.
- Person wey do carry chukuli enter exam and arm robber de no be disame? — (NSC_2021, Someone who cheats in exams and an armed robber, are they not the same?)
- Wetin person dey do wey be sey e dey use byforce and wetin fit wunjure people dey collect
- Na only one place arm robber work go carry you go, and na for area hand! De go use two by two take break all your body! — (NSC_2021, Armed robbery can only lead to in one direction, and it's in the hands of the community. They'll break your body with sticks.)people ting.
Translation
- English: armed robber, armed robbery