Difference between revisions of "aro"

Line 11: Line 11:
 
#Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
 
#Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
 
#:* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' . |(NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' . |(NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}}
#:* {{ux|dv|Na when de carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to  
+
#:* {{ux|dv|Na when de carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)}}
the psychiatric hospital at Aro.)}}
+
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey dey craze.
 
# Person wey dey craze.

Revision as of 11:57, 9 December 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)

Pronunciation

  • árò

Play Play

Proper Noun

  1. Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
    • Di Doctor dey work for Aro .  — (NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
    • Na when de carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure.  — (NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)

Noun

  1. Person wey dey craze.
    • No play near aro if e rush you, you no go see person wey go save you.  — (NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, you won't find a saviour .)
    • As aro get doings reach, if de see trailer de dey piante.  — (NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they leave the road when they see a truck.)
  2. People wey be sey dem dey sabi dey laugh people.
    • You no go see better person dat Hall3 for Uniben wey no be aro.  —  (NSC_Legbeti_2020, You wont find anyone in Hall3 who isn't a jester)

Synonyms

kolo, were

Translation

English: psycho, lunatic

Adjective

  1. Person wey dey kolo.
    • Everybodi dey fear now o. All di aro people escape from hospital yesterday.  — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday and so everyone now live in fear.)
    • Anybody fit form say im be aro .  — (NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)

Synonyms

Translations

  • English: lunacy