Difference between revisions of "aro"

Line 9: Line 9:
  
 
===Proper Noun===
 
===Proper Noun===
#Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
+
* Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
#:* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' . |(NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}}
+
:* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' for Abeoukuta . |(NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}}
#:* {{ux|dv|Na when de carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)}}
+
:* {{ux|dv|Na when dem carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)}}
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Person wey dey craze.
+
* Person wey dey craze.
#:* {{ux|dv| No play near '''aro''', if e rush you, you no go see person wey go save you.|(NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)}}
+
:* {{ux|dv| No play near '''aro''', if e rush you, you no go see person wey go save you.|(NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)}}
#:* {{ux|dv| As '''aro''' dey craze reach, if dem see trailer, deir [[kolo]] dey [[wiseup]] o, dem dey [[piante]] [[sharp sharp]]. |(NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)}}
+
:* {{ux|dv| As '''aro''' dey craze reach, if dem see trailer, deir [[kolo]] dey [[wiseup]] o, dem dey [[piante]] [[sharp sharp]]. |(NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)}}
# People wey be sey dem dey sabi laugh people.
+
* People wey be sey dem dey sabi laugh people.
#:* {{ux|dv|  '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | (NSC_Legbeti_2020. Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)}}
+
:* {{ux|dv|  '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | (NSC_Legbeti_2020. Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)}}
#:* {{ux|dv| For dat Hall 3 for Uniben, when dem start '''aro''', dose boys fit laugh person so tey person go fit cry. | (NSC_Legbeti_2020. In Uniben, the Hall 3 boys can jest and someone to tears.)}}
+
:* {{ux|dv| For my University [[beforebefore]], when dem start '''aro''' like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. | (NSC_Legbeti_2020. In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 28: Line 28:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Person wey dey kolo.
+
* Person wey dey craze.
#:* {{ux|dv|Everybodi dey fear now o. All di '''aro''' people escape from hospital yesterday. |(NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday and so everyone now live in fear.)}}
+
:* {{ux|dv|Everybodi dey fear now as e be say all di '''aro''' people escape from hospital yesterday. |(NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday causing fear.)}}
#:* {{ux|dv|Anybody fit form say im be '''aro''' . |(NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)}}
+
:* {{ux|dv|Anybody fit form say im be '''aro''' . |(NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[kolo]], [[were]]
 
* [[kolo]], [[were]]

Revision as of 21:14, 13 January 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)

Pronunciation

  • árò

Play Play

Proper Noun

  • Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
  • Di Doctor dey work for Aro for Abeoukuta .  — (NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
  • Na when dem carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure.  — (NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)

Noun

  • Person wey dey craze.
  • No play near aro, if e rush you, you no go see person wey go save you.  — (NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)
  • As aro dey craze reach, if dem see trailer, deir kolo dey wiseup o, dem dey piante sharp sharp.  — (NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)
  • People wey be sey dem dey sabi laugh people.
  • aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben.  —  (NSC_Legbeti_2020. Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
  • For my University beforebefore, when dem start aro like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry.  —  (NSC_Legbeti_2020. In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)

Synonyms

kolo, were

Translation

English: psycho, lunatic

Adjective

  • Person wey dey craze.
  • Everybodi dey fear now as e be say all di aro people escape from hospital yesterday.  — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday causing fear.)
  • Anybody fit form say im be aro .  — (NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)

Synonyms

Translations

  • English: lunacy