Difference between revisions of "aro"
(→Naija) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Person wey dey craze. | # Person wey dey craze. | ||
− | #:* {{ux|dv| No play near '''aro''', if e rush you, you no go see person wey go save you.|( | + | #:* {{ux|dv| No play near '''aro''', if e rush you, you no go see person wey go save you.|(Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)}} |
− | #:* {{ux|dv| As '''aro''' dey craze reach, if dem see trailer, deir [[kolo]] dey [[wiseup]] o, dem dey [[piante]] [[sharp sharp]]. |( | + | #:* {{ux|dv| As '''aro''' dey craze reach, if dem see trailer, deir [[kolo]] dey [[wiseup]] o, dem dey [[piante]] [[sharp sharp]]. |(As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)}} |
# People wey be sey dem dey sabi laugh people. | # People wey be sey dem dey sabi laugh people. | ||
− | #:* {{ux|dv| '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | ( | + | #:* {{ux|dv| '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)}} |
− | #:* {{ux|dv| For my University [[beforebefore]], when dem start '''aro''' like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. | ( | + | #:* {{ux|dv| For my University [[beforebefore]], when dem start '''aro''' like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. | (In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 32: | Line 32: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Person wey dey craze. | * Person wey dey craze. | ||
− | :* {{ux|dv|Everybodi dey fear now as e be say all di '''aro''' people escape from hospital yesterday. |( | + | :* {{ux|dv|Everybodi dey fear now as e be say all di '''aro''' people escape from hospital yesterday. |(The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday causing fear.)}} |
− | :* {{ux|dv|Anybody fit form say im be '''aro''' . |( | + | :* {{ux|dv|Anybody fit form say im be '''aro''' . |(Anyone can pretend to be mad.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[kolo]], [[were]] | * [[kolo]], [[were]] |
Revision as of 04:50, 10 November 2022
Naija
Etymology
From Yoruba: Aro na di place where one psychia dey for Nigeria.
Pronunciation
- árò
Proper Noun
- Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
- Di Doctor dey work for Aro for Abeoukuta . — (The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
- Na when dem carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure. — (Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)
Translations
- English: bedlam
Noun
- Person wey dey craze.
- No play near aro, if e rush you, you no go see person wey go save you. — (Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)
- As aro dey craze reach, if dem see trailer, deir kolo dey wiseup o, dem dey piante sharp sharp. — (As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)
- People wey be sey dem dey sabi laugh people.
- aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. — (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
- For my University beforebefore, when dem start aro like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. — (In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)
Synonyms
Translation
English: mad person, joker, joke
Adjective
- Person wey dey craze.
- Everybodi dey fear now as e be say all di aro people escape from hospital yesterday. — (The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday causing fear.)
- Anybody fit form say im be aro . — (Anyone can pretend to be mad.)
Synonyms
Translations
- English: crazy