Difference between revisions of "aro"

Line 9: Line 9:
  
 
===Proper Noun===
 
===Proper Noun===
* Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
+
* Na name of one place where dem dey treat people wey get [[brainstress]] for Nigeria.
 
:* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' for Abeoukuta . |(The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}}
 
:* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' for Abeoukuta . |(The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}}
 
:* {{ux|dv|Na when dem carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)}}
 
:* {{ux|dv|Na when dem carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)}}

Revision as of 12:00, 14 February 2024

Naija

Etymology

From Yoruba: Aro na di place where one psychia dey for Nigeria.

Pronunciation

  • árò

Play Play

Proper Noun

  • Na name of one place where dem dey treat people wey get brainstress for Nigeria.
  • Di Doctor dey work for Aro for Abeoukuta .  — (The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
  • Na when dem carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure.  — (Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)

Translations

  • English: Mental Health Hospital

Noun

  1. Person wey dey craze.
    • No play near aro, if e rush you, you no go see person wey go save you.  — (Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)
    • As aro dey craze reach, if dem see trailer, deir kolo dey wiseup o, dem dey piante sharp sharp.  — (As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)
  2. People wey be sey dem dey sabi laugh people.
    • aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben.  —  (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
    • For my University beforebefore, when dem start aro like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry.  —  (In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)

Synonyms

kolo, were

Translation

English: mad person, joker, joke

Adjective

  • Person wey dey craze.
  • Everybodi dey fear now as e be say all di aro people escape from hospital yesterday.  — (The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday causing fear.)
  • Anybody fit form say im be aro .  — (Anyone can pretend to be mad.)

Synonyms

Translations

  • English: crazy