Difference between revisions of "aro"
(→Noun) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Person wey | + | # Person wey get [[brainstress]] |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dem talk sey na '''aro''' dey do am, make dem carry am go hospital sharpsharp, dem go fir treat am. |(They say he has a mental health disorder; he should be taken to the hospital immediately; he can be treated.)}} |
− | |||
# People wey be sey dem dey sabi laugh people. | # People wey be sey dem dey sabi laugh people. | ||
#:* {{ux|dv| '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)}} | #:* {{ux|dv| '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)}} |
Revision as of 12:04, 14 February 2024
Naija
Etymology
From Yoruba: Aro na di place where one psychia dey for Nigeria.
Pronunciation
- árò
Proper Noun
- Na name of one place where dem dey treat people wey get brainstress for Nigeria.
- Di Doctor dey work for Aro for Abeoukuta . — (The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
- Na when dem carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure. — (Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)
Translations
- English: Mental Health Hospital
Noun
- Person wey get brainstress
- Dem talk sey na aro dey do am, make dem carry am go hospital sharpsharp, dem go fir treat am. — (They say he has a mental health disorder; he should be taken to the hospital immediately; he can be treated.)
- People wey be sey dem dey sabi laugh people.
- aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. — (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
- For my University beforebefore, when dem start aro like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. — (In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)
Synonyms
Translation
English: mad person, joker, joke
Adjective
- Person wey dey craze.
- Everybodi dey fear now as e be say all di aro people escape from hospital yesterday. — (The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday causing fear.)
- Anybody fit form say im be aro . — (Anyone can pretend to be mad.)
Synonyms
Translations
- English: crazy