Difference between revisions of "aro"

(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 17: Line 17:
  
===Noun===
 
===Noun===
# Person wey get [[brainstress]]
+
# Person wey get mental health disorder.
 
#:* {{ux|dv| Dem talk sey na '''aro''' dey do am, make dem carry am go hospital sharpsharp, dem go fir treat am. |(They say he has a mental health disorder; he should be taken to the hospital immediately; he can be treated.)}}
 
# People wey be sey dem dey sabi laugh people.
 
# People wey be sey dem dey sabi laugh people.
Line 30: Line 30:
  
===Adjective===
 
===Adjective===
* Wetin dey happen wey be sey person dey get [[brainstress]]
+
* Wetin dey happen wey be sey person dey get mental health disorder
 
:* {{ux|dv| Government don talk sey make everyboy calm down because everybodi dey fear now as e be sey all di '''aro''' people escape from hospital yesterday. |(The government has asked the citizens to be calm because everyone is afraid as patients at the psychiatric hospital escaped.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 19:53, 8 March 2024

Naija

Etymology

From Yoruba: Aro na di place where one psychia dey for Nigeria.

Pronunciation

  • árò

Play Play

Proper Noun

  • Na name of one place where dem dey treat people wey get mental health disorder for Nigeria.
  • Di Doctor dey work for Aro for Abeoukuta .  — (The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
  • Na when dem carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure.  — (Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)

Translations

  • English: Mental Health Hospital

Noun

  1. Person wey get mental health disorder.
    • Dem talk sey na aro dey do am, make dem carry am go hospital sharpsharp, dem go fir treat am.  — (They say he has a mental health disorder; he should be taken to the hospital immediately; he can be treated.)
  2. People wey be sey dem dey sabi laugh people.
    • aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben.  —  (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
    • For my University beforebefore, when dem start aro like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry.  —  (In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)

Synonyms

kolo, were

Translation

English: mad person, joker, joke

Adjective

  • Wetin dey happen wey be sey person dey get mental health disorder
  • Government don talk sey make everyboy calm down because everybodi dey fear now as e be sey all di aro people escape from hospital yesterday.  — (The government has asked the citizens to be calm because everyone is afraid as patients at the psychiatric hospital escaped.)

Synonyms

Translations

  • English: crazy