Difference between revisions of "aro"
(14 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: '' | + | From Yoruba: ''Aro'' na di place where one [[psychia]] dey for Nigeria. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 9: | Line 9: | ||
===Proper Noun=== | ===Proper Noun=== | ||
− | * Na name of one place where dem dey treat | + | * Na name of one place where dem dey treat people wey get mental health disorder for Nigeria. |
− | :* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' for Abeoukuta . |( | + | :* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' for Abeoukuta . |(The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na when dem carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |( | + | :* {{ux|dv|Na when dem carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)}} |
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''Mental Health Hospital'' | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Person wey get mental health disorder. | |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dem talk sey na '''aro''' dey do am, make dem carry am go hospital sharpsharp, dem go fir treat am. |(They say he has a mental health disorder; he should be taken to the hospital immediately; he can be treated.)}} |
− | + | # People wey be sey dem dey sabi laugh people. | |
− | + | #:* {{ux|dv| '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)}} | |
− | :* {{ux|dv| '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | ( | + | #:* {{ux|dv| For my University [[beforebefore]], when dem start '''aro''' like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. | (In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)}} |
− | :* {{ux|dv| For my University [[beforebefore]], when dem start '''aro''' like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. | ( | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 28: | Line 30: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Wetin dey happen wey be sey person dey get mental health disorder |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Government don talk sey make everyboy calm down because everybodi dey fear now as e be sey all di '''aro''' people escape from hospital yesterday. |(The government has asked the citizens to be calm because everyone is afraid as patients at the psychiatric hospital escaped.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[kolo]], [[were]] | * [[kolo]], [[were]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''crazy'' |
Latest revision as of 19:53, 8 March 2024
Naija
Etymology
From Yoruba: Aro na di place where one psychia dey for Nigeria.
Pronunciation
- árò
Proper Noun
- Na name of one place where dem dey treat people wey get mental health disorder for Nigeria.
- Di Doctor dey work for Aro for Abeoukuta . — (The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
- Na when dem carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure. — (Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)
Translations
- English: Mental Health Hospital
Noun
- Person wey get mental health disorder.
- Dem talk sey na aro dey do am, make dem carry am go hospital sharpsharp, dem go fir treat am. — (They say he has a mental health disorder; he should be taken to the hospital immediately; he can be treated.)
- People wey be sey dem dey sabi laugh people.
- aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. — (Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
- For my University beforebefore, when dem start aro like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. — (In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)
Synonyms
Translation
English: mad person, joker, joke
Adjective
- Wetin dey happen wey be sey person dey get mental health disorder
- Government don talk sey make everyboy calm down because everybodi dey fear now as e be sey all di aro people escape from hospital yesterday. — (The government has asked the citizens to be calm because everyone is afraid as patients at the psychiatric hospital escaped.)
Synonyms
Translations
- English: crazy