Difference between revisions of "aro"
Line 35: | Line 35: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''madness'' |
Revision as of 17:01, 14 January 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)
Pronunciation
- árò
Proper Noun
- Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
- Di Doctor dey work for Aro for Abeoukuta . — (NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
- Na when dem carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure. — (NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)
Noun
- Person wey dey craze.
- No play near aro, if e rush you, you no go see person wey go save you. — (NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)
- As aro dey craze reach, if dem see trailer, deir kolo dey wiseup o, dem dey piante sharp sharp. — (NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)
- People wey be sey dem dey sabi laugh people.
- aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. — (NSC_Legbeti_2020. Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
- For my University beforebefore, when dem start aro like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry. — (NSC_Legbeti_2020. In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)
Synonyms
Translation
English: mad person, joker, joke
Adjective
- Person wey dey craze.
- Everybodi dey fear now as e be say all di aro people escape from hospital yesterday. — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday causing fear.)
- Anybody fit form say im be aro . — (NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)
Synonyms
Translations
- English: madness