Difference between revisions of "aro"

Line 15: Line 15:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey dey craze.
 
# Person wey dey craze.
#:* {{ux|dv| No play near '''aro''' if e rush you, you no go see person wey go save you.|(NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, you won't find a saviour .)}}
+
#:* {{ux|dv| No play near '''aro''', if e rush you, you no go see person wey go save you.|(NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)}}
#:* {{ux|dv| As '''aro''' get doings reach, if de see trailer de dey piante. |(NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they leave the road when they see a truck.)}}
+
#:* {{ux|dv| As '''aro''' dey craze reach, if dem see trailer, deir [[kolo]] dey [[wise up]] o, dem dey [[piante]] [[sharp sharp]]. |(NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)}}
# People wey be sey dem dey sabi dey laugh people.
+
# People wey be sey dem dey sabi laugh people.
#:* {{ux|dv| You no go see better person dat Hall3 for Uniben wey no be '''aro'''. | (NSC_Legbeti_2020, You wont find anyone in Hall3 who isn't a jester)}}
+
#:* {{ux|dv| '''aro''' full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. | (NSC_Legbeti_2020. Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)}}
 +
#:* {{ux|dv| For dat Hall 3 for Uniben, when dem start '''aro''', dose boys fit laugh person so tey person go fit cry. | (NSC_Legbeti_2020. In Uniben, the Hall 3 boys can jest and someone to tears.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[kolo]], [[were]]
+
[[kolo]], [[were]], [[]]
  
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 16:51, 15 December 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)

Pronunciation

  • árò

Play Play

Proper Noun

  1. Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
    • Di Doctor dey work for Aro .  — (NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
    • Na when de carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure.  — (NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)

Noun

  1. Person wey dey craze.
    • No play near aro, if e rush you, you no go see person wey go save you.  — (NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)
    • As aro dey craze reach, if dem see trailer, deir kolo dey wise up o, dem dey piante sharp sharp.  — (NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)
  2. People wey be sey dem dey sabi laugh people.
    • aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben.  —  (NSC_Legbeti_2020. Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
    • For dat Hall 3 for Uniben, when dem start aro, dose boys fit laugh person so tey person go fit cry.  —  (NSC_Legbeti_2020. In Uniben, the Hall 3 boys can jest and someone to tears.)

Synonyms

kolo, were, [[]]

Translation

English: psycho, lunatic

Adjective

  1. Person wey dey kolo.
    • Everybodi dey fear now o. All di aro people escape from hospital yesterday.  — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday and so everyone now live in fear.)
    • Anybody fit form say im be aro .  — (NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)

Synonyms

Translations

  • English: lunacy