Difference between revisions of "aro"

Line 12: Line 12:
 
:* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' for Abeoukuta . |(NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}}
 
:* {{ux|dv|Di Doctor dey work for '''Aro''' for Abeoukuta . |(NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)}}
 
:* {{ux|dv|Na when dem carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)}}
 
:* {{ux|dv|Na when dem carry Mr. Johnson reach '''Aro''' im craze begin get cure. |(NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)}}
 +
 +
====Translations====
 +
* English: ''bedlam''
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 17:03, 14 January 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)

Pronunciation

  • árò

Play Play

Proper Noun

  • Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
  • Di Doctor dey work for Aro for Abeoukuta .  — (NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
  • Na when dem carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure.  — (NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)

Translations

  • English: bedlam

Noun

  • Person wey dey craze.
  • No play near aro, if e rush you, you no go see person wey go save you.  — (NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)
  • As aro dey craze reach, if dem see trailer, deir kolo dey wiseup o, dem dey piante sharp sharp.  — (NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)
  • People wey be sey dem dey sabi laugh people.
  • aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben.  —  (NSC_Legbeti_2020. Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
  • For my University beforebefore, when dem start aro like dis, de boys dem fit laugh person so tey person go begin cry.  —  (NSC_Legbeti_2020. In my days at the University, the boys can poke jokes at someone so cruelly, the person may break out in tears.)

Synonyms

kolo, were

Translation

English: mad person, joker, joke

Adjective

  • Person wey dey craze.
  • Everybodi dey fear now as e be say all di aro people escape from hospital yesterday.  — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday causing fear.)
  • Anybody fit form say im be aro .  — (NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)

Synonyms

Translations

  • English: mad