aro
Naija
Etymology
From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)
Pronunciation
- árò
Proper Noun
- Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
- Di Doctor dey work for Aro . — (NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
- Na when de carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure. — (NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to
the psychiatric hospital at Aro.)
Noun
- Person wey dey craze.
- No play near aro if e rush you, you no go see person wey go save you. — (NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, you won't find a saviour .)
- As aro get doings reach, if de see trailer de dey piante. — (NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they leave the road when they see a truck.)
- People wey be sey dem dey sabi dey laugh people.
- You no go see better person dat Hall3 for Uniben wey no be aro. — (NSC_Legbeti_2020, You wont find anyone in Hall3 who isn't a jester)
Synonyms
Translation
English: psycho, lunatic
Adjective
- Person wey dey kolo.
- Everybodi dey fear now o. All di aro people escape from hospital yesterday. — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday and so everyone now live in fear.)
- Anybody fit form say im be aro . — (NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)
Synonyms
Translations
- English: Naija euphemism for lunacy.