asignado

Revision as of 14:26, 14 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English I sign and I do

Pronunciation

  • àsànàdû

Play Play

Noun

  • Na di kind agreement wey de dey put hand for paper ontop after dey don write am finish.
  • For inside United Nations Asignado, dem talk sey every child get right to live.  — (Egbokhare_2021, According to the UN Convention, every child has a right to live.)

Translations

  • English: pact, agreement, covenant