asignado

Naija

Etymology

From: English I sign and I do

Pronunciation

  • àsànàdû

Play Play

Noun

  • Na di kind agreement wey de dey put hand for paper ontop after dey don write am finish.
  • For inside United Nations Asignado, dem talk sey every child get right to live.  — (According to the UN Convention, every child has a right to live.)

Translations

  • English: pact, agreement, covenant

Adjective

  • Person wey dey do wetin im promise sey im go do.
  • Wetin make dem give you di job na because you be asignado. E sure for dem sey you go do am finish on time.  —  (They gave you the job because you keep your promises. There are convinced that you will finish it on time.)

Synonym

atoknado

Translation

  • English: faithful, trustworthy