atall atall
Naija
Etymology
From English: at and all
Pronunciation
- àtɔ́l àtɔ́l
Adverb
- Make someting no dey samsam
- Bros, abeg reason us,. atall atall na im bad pass. — (Bro, please give us some money, Nothing is too small.)
- I no even tink atall atall sey dat epa fit good like that. — (I never thought that elderly was that nice.)
Related Forms
Translations
- English: never, nothing, nothingness