Difference between revisions of "attachment"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon. [[attach]]
+
# Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.  
 
#:* {{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |(Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)}}
 
#:* {{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |(Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}}

Revision as of 21:07, 16 December 2021

Naija

Etymology

From English attachment

Pronunciation

  • àtátʃmɛ̂nt

Play Play

Noun

  1. Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.
    • Siddon for di attachment near driver seat.  — (Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
    • Na attachment I con join from Kano reach Ibadan.  — (NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)
  2. Wetin lady dey add join dem hair.
    • I dey go fix attachment.  — (Egbokhare_2020, I am fixing an artificial hair.)
    • I no go join attachment wit my hair.  — (NSC_Tella_2020, I won't fix any artificial hair with my hair.)
  3. Person wey dey do asawo.
    • I dey carry attachment for road anytime when I dey travel.  — (Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
    • Im dey do attachment join im business.  — (NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)


Related forms

Synonyms

Translations

  • English: extra seat, hair extensions, sex worker