Difference between revisions of "attachment"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}} | #:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}} | ||
# Wetin lady dey add join dem hair. | # Wetin lady dey add join dem hair. | ||
− | #:* {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(Egbokhare_2020, I am fixing | + | #:* {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(Egbokhare_2020, I am fixing hair extensions.)}} |
− | #:* {{ux|dv|I no go join '''attachment''' wit my hair. |(NSC_Tella_2020, I won't fix any | + | #:* {{ux|dv|I no go join '''attachment''' wit my hair. |(NSC_Tella_2020, I won't fix any hair extensions on my hair.)}} |
− | # Person wey dey do | + | # Person wey dey do ashawo. |
#:*{{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |(Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)}} | #:*{{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |(Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Im dey do '''attachment''' join im business. |(NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)}} | #:*{{ux|dv|Im dey do '''attachment''' join im business. |(NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)}} | ||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[attach]] | * [[attach]] |
Revision as of 15:39, 23 March 2022
Naija
Etymology
From English attachment
Pronunciation
- àtátʃmɛ̂nt
Noun
- Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.
- Siddon for di attachment near driver seat. — (Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
- Na attachment I con join from Kano reach Ibadan. — (NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)
- Wetin lady dey add join dem hair.
- I dey go fix attachment. — (Egbokhare_2020, I am fixing hair extensions.)
- I no go join attachment wit my hair. — (NSC_Tella_2020, I won't fix any hair extensions on my hair.)
- Person wey dey do ashawo.
- I dey carry attachment for road anytime when I dey travel. — (Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
- Im dey do attachment join im business. — (NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: extra seat, hair extensions, sex worker