Difference between revisions of "attachment"

Line 12: Line 12:
 
# Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.  
 
# Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.  
 
#:* {{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |(Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)}}
 
#:* {{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |(Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)}}
#:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(NSC_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}}
 
# Wetin lady dey add join dem hair.  
 
# Wetin lady dey add join dem hair.  
 
#:* {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(Egbokhare_2020, I am fixing hair extensions.)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(Egbokhare_2020, I am fixing hair extensions.)}}
#:* {{ux|dv|I no go join '''attachment''' wit my hair. |(NSC_Tella_2020, I won't fix any hair extensions on my hair.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no go join '''attachment''' wit my hair. |(NSC_2020, I won't fix any hair extensions on my hair.)}}
 
# Person wey dey do ashawo.
 
# Person wey dey do ashawo.
 
#:*{{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |(Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)}}
 
#:*{{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |(Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)}}
#:*{{ux|dv|Im dey do '''attachment''' join im business. |(NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)}}
+
#:*{{ux|dv|Im dey do '''attachment''' join im business. |(NSC_2020, She combines prostitution with her normal business.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[attach]]
 
* [[attach]]

Revision as of 18:43, 17 April 2023

Naija

Etymology

From English attachment

Pronunciation

  • àtátʃmɛ̂nt

Play Play

Noun

  1. Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.
    • Siddon for di attachment near driver seat.  — (Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
    • Na attachment I con join from Kano reach Ibadan.  — (NSC_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)
  2. Wetin lady dey add join dem hair.
    • I dey go fix attachment.  — (Egbokhare_2020, I am fixing hair extensions.)
    • I no go join attachment wit my hair.  — (NSC_2020, I won't fix any hair extensions on my hair.)
  3. Person wey dey do ashawo.
    • I dey carry attachment for road anytime when I dey travel.  — (Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
    • Im dey do attachment join im business.  — (NSC_2020, She combines prostitution with her normal business.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: extra seat, hair extensions, sex worker