Difference between revisions of "attachment"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * àtátʃmɛ̂nt |
<sm2>Pcm-ng-attachment.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-attachment.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-attachment.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-attachment.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Extra seat for bus wey extra passenger | + | # Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon. |
− | #:* {{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |( | + | #:* {{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |(Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|( | + | #:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}} |
# Wetin lady dey add join dem hair. | # Wetin lady dey add join dem hair. | ||
− | #:* {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |( | + | #:* {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(I am fixing hair extensions.)}} |
− | #:* {{ux|dv|I no go join '''attachment''' wit my hair. |( | + | #:* {{ux|dv|I no go join '''attachment''' wit my hair. |(I won't fix any hair extensions on my hair.)}} |
− | # Person wey dey do | + | # Person wey dey do ashawo. |
− | #:*{{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |( | + | #:*{{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |(I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)}} |
− | #:*{{ux|dv|Im dey do '''attachment''' join im business. |( | + | #:*{{ux|dv|Im dey do '''attachment''' join im business. |(She combines prostitution with her normal business.)}} |
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | [[attach]] | + | * [[attach]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 15:33, 14 February 2024
Naija
Etymology
From English attachment
Pronunciation
- àtátʃmɛ̂nt
Noun
- Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.
- Siddon for di attachment near driver seat. — (Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
- Na attachment I con join from Kano reach Ibadan. — (It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)
- Wetin lady dey add join dem hair.
- I dey go fix attachment. — (I am fixing hair extensions.)
- I no go join attachment wit my hair. — (I won't fix any hair extensions on my hair.)
- Person wey dey do ashawo.
- I dey carry attachment for road anytime when I dey travel. — (I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
- Im dey do attachment join im business. — (She combines prostitution with her normal business.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: extra seat, hair extensions, sex worker