Difference between revisions of "attachment"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(23 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English ''attachment'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * àtátʃmɛ̂nt |
<sm2>Pcm-ng-attachment.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-attachment.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-attachment.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-attachment.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |(Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Wetin lady dey add join dem hair. |
− | #: {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(I am fixing | + | #:* {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(I am fixing hair extensions.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|I no go join '''attachment''' wit my hair. |(I won't fix any hair extensions on my hair.)}} |
− | + | # Person wey dey do ashawo. | |
− | ==== | + | #:*{{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |(I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)}} |
− | * | + | #:*{{ux|dv|Im dey do '''attachment''' join im business. |(She combines prostitution with her normal business.)}} |
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[attach]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[okpo]], [[ashawo]], [[olosho]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''extra seat'', ''hair extensions'', ''sex worker'' |
Latest revision as of 15:33, 14 February 2024
Naija
Etymology
From English attachment
Pronunciation
- àtátʃmɛ̂nt
Noun
- Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.
- Siddon for di attachment near driver seat. — (Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
- Na attachment I con join from Kano reach Ibadan. — (It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)
- Wetin lady dey add join dem hair.
- I dey go fix attachment. — (I am fixing hair extensions.)
- I no go join attachment wit my hair. — (I won't fix any hair extensions on my hair.)
- Person wey dey do ashawo.
- I dey carry attachment for road anytime when I dey travel. — (I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
- Im dey do attachment join im business. — (She combines prostitution with her normal business.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: extra seat, hair extensions, sex worker