attachment
Naija
Etymology
From English attachment
Pronunciation
- àtátʃmɛ̀t
Noun
- Extra seat for bus wey extra passenger sit.
- Siddon for di attachment near driver seat. — (Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
- Na attachment I con join from Kano reach Ibadan. — (NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)
- Wetin lady dey add join dem hair.
- I dey go fix attachment. — (Egbokhare_2020, I am fixing an artificial hair.)
- I no go join attachment wit my hair. — (NSC_Tella_2020, I won't fix any artificial hair with my hair.)
- Person wey dey do asawo.
- I dey carry attachment for road anytime when I dey travel. — (Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
- Im dey do attachment join im business. — (NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: extra seat, hair extensions, sex worker