Difference between revisions of "away"

Line 5: Line 5:
  
 
===Pronnciation===
 
===Pronnciation===
* awã
+
* àwê
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-away.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-away.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-away.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-away.m.ogg</sm2>

Revision as of 21:21, 14 July 2021

Naija

Etymology

  • English: away

Pronnciation

  • àwê



Noun

  • when person dey outside de country.
  • Dat guy dey away  — (NSC_Legbeti_2021. That guy lives outside the country )
  • none of im people dey here o, dem all dey away  — ( None of his relative lives here, they are all based abroad.)
  • when person do corner corner reltionship wit anoda person
  • Na away match she go play come pass dere carry belle.  — (NSC_Legbeti_2021. She got pregnant from a fling she had.)
  • Say your wife travel no mean say you go begin doaway.  — (NSC_Legbeti_2021. The fact that your wife traveled does not mean you should have flings,)

Related forms

Synonym

Translation

  • foreign based, fling