Difference between revisions of "away"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Outside di country. |
:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away''' |(NSC_Legbeti_2021. That guy lives outside the country )}} | :* {{ux|dv|Dat guy dey '''away''' |(NSC_Legbeti_2021. That guy lives outside the country )}} | ||
:* {{ux|dv|none of im people dey here o, dem all dey '''away''' |( None of his relative lives here, they are all based abroad.)}} | :* {{ux|dv|none of im people dey here o, dem all dey '''away''' |( None of his relative lives here, they are all based abroad.)}} | ||
− | * | + | * Waka wey person waka follow person wey e no dey marry. |
:* {{ux|dv|Na '''away''' match she go play come pass dere carry belle. |(NSC_Legbeti_2021. She got pregnant from a fling she had.)}} | :* {{ux|dv|Na '''away''' match she go play come pass dere carry belle. |(NSC_Legbeti_2021. She got pregnant from a fling she had.)}} | ||
:* {{ux|dv|Say your wife travel no mean say you go begin do'''away.|(NSC_Legbeti_2021. The fact that your wife traveled does not mean you should have flings,)}} | :* {{ux|dv|Say your wife travel no mean say you go begin do'''away.|(NSC_Legbeti_2021. The fact that your wife traveled does not mean you should have flings,)}} | ||
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[away match]] | * [[away match]] |
Revision as of 21:23, 14 July 2021
Naija
Etymology
- English: away
Pronnciation
- àwê
Noun
- Outside di country.
- Dat guy dey away — (NSC_Legbeti_2021. That guy lives outside the country )
- none of im people dey here o, dem all dey away — ( None of his relative lives here, they are all based abroad.)
- Waka wey person waka follow person wey e no dey marry.
- Na away match she go play come pass dere carry belle. — (NSC_Legbeti_2021. She got pregnant from a fling she had.)
- Say your wife travel no mean say you go begin doaway. — (NSC_Legbeti_2021. The fact that your wife traveled does not mean you should have flings,)
Related forms
Synonym
Translation
- foreign based, fling