Difference between revisions of "away"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# [[oyibo people]] country.
 
# [[oyibo people]] country.
#:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away''' |(NSC_2021. That guy lives outside the country )}}
+
#:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away'''. |(NSC_2021, That guy lives outside the country.)}}
#:* {{ux|dv|E no get people dey here o, all of dem dey '''away''' |( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no get people here o, all of dem dey '''away'''.|( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)}}
 
# Make person dey follow person wey e no marry.
 
# Make person dey follow person wey e no marry.
#:* {{ux|dv|Na '''away''' match she go play come pass dere carry belle. |(NSC_2021. She got pregnant from a fling she had.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na '''away''' match she go play come pass dere carry belle. |(NSC_2021, She got pregnant from a fling she had.)}}
#:* {{ux|dv|Sey your wife travel no mean sey you go begin do'''away'''.|(NSC_2021. The fact that your wife traveled does not mean you should have flings,)}}
+
#:* {{ux|dv| Sey your wife travel no mean sey you go begin do'''away'''.|(NSC_2021, The fact that your wife traveled does not mean you should have flings.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 15:48, 23 March 2022

Naija

Etymology

  • English: away

Pronnciation

  • àwê

Play Play

Noun

  1. oyibo people country.
    • Dat guy dey away.  — (NSC_2021, That guy lives outside the country.)
    • E no get people here o, all of dem dey away.  — ( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)
  2. Make person dey follow person wey e no marry.
    • Na away match she go play come pass dere carry belle.  — (NSC_2021, She got pregnant from a fling she had.)
    • Sey your wife travel no mean sey you go begin doaway.  — (NSC_2021, The fact that your wife traveled does not mean you should have flings.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: foreign based, fling