Difference between revisions of "away"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* make person dey outside di country.
+
* Make person dey outside di country.
 
:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away''' |(NSC_2021. That guy lives outside the country )}}
 
:* {{ux|dv|Dat guy dey '''away''' |(NSC_2021. That guy lives outside the country )}}
 
:* {{ux|dv|none of im people dey here o, dem all dey '''away''' |( NSC_2021. None of his relative lives here, they are all based abroad.)}}
 
:* {{ux|dv|none of im people dey here o, dem all dey '''away''' |( NSC_2021. None of his relative lives here, they are all based abroad.)}}

Revision as of 15:10, 15 July 2021

Naija

Etymology

  • English: away

Pronnciation

  • àwê



Noun

  • Make person dey outside di country.
  • Dat guy dey away  — (NSC_2021. That guy lives outside the country )
  • none of im people dey here o, dem all dey away  — ( NSC_2021. None of his relative lives here, they are all based abroad.)
  • Waka wey person waka follow person wey e no dey marry.
  • Na away match she go play come pass dere carry belle.  — (NSC_2021. She got pregnant from a fling she had.)
  • Say your wife travel no mean say you go begin doaway.  — (NSC_2021. The fact that your wife traveled does not mean you should have flings,)

Related forms

Synonym

Translation

  • foreign based, fling