Difference between revisions of "babalawo"

Line 28: Line 28:
 
#: {{ux|dv|Some of di victims say dem first cari dem go '''babalawo''' shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257, |Some of the victims said that they took them first to a babalawo's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)}}
 
====Derived forms====
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* Juju man, native doctor
 
* Juju man, native doctor

Revision as of 12:53, 29 September 2020

Naija

Etymology

etymology:Yoruba

Pronunciation

  • bàbàláwó

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2803
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11138

The word is used more orally than in written texts.

Noun

babalawo: Person we dey help other persons do juju.

  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    E go meet babalawo make e give am juju.  — (He/she went to meet an oraclist for charms.)
  2. - (frequency:4)
    If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word.  — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)
  3. - (frequency:5)
    Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257,  — Some of the victims said that they took them first to a babalawo's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)

Synonyms

  • Juju man, native doctor

Antonyms

Translations

  • English: an oraclist