priest

Naija

Etymology

From: English priest

Pronunciation

  • prîst

Play Play

Noun

  • Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey im work na to dey help people consult di person wey ordinary eye no fit see.
  • When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju.  — (Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
  • Ehen? You be priest, I be priest. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own  — (And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)

Synonym

fada

Translation

  • English: priest