baby

Revision as of 12:23, 22 December 2020 by 89.156.22.234 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English baby

Pronunciation

  • bébɪ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 8
  • Frequency rank in NSC treebank: 847
  • Frequency in raw corpus: 202
  • Frequency rank in raw corpus: 1321


Noun

  1. Pikin wey be sey e never grow to take care esef
    • Dem say you carry dis kind baby enter under sun,  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
    • Oder women fit curse am say you carry dis kind baby enter under sun?  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )
    • You talk sey grandma don dey behave like baby now.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)
  2. Wetin person fit call anoder person wey be sey de run tings.
    Oh baby!  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
    • Guy, when your baby go show make we know am, abi you want wait make una wedding reach?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)
  3. Wetin be sey person like well well.
    • Dis your new baby, e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy rolex o.  — (NSC_Onwuegbuzia-2020, Your new baby has just been released, right? Only wealthy people wear rolex.)
  4. Wetin just be person own or wetin person just do.
    Di Nigerian singer talk sey im new baby go soon drop.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The Nigerian musician said his new project will soon released.)


Synonyms

tata, pikin,

Antonyms

bros, sister, aunty

Translations

English: a little child, girlfriend doll