baby

Revision as of 16:48, 11 November 2020 by 82.227.154.117 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English baby

Pronunciation [1]

  • bébɪ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 8
  • Frequency rank in NSC treebank: 847
  • Frequency in raw corpus: 202
  • Frequency rank in raw corpus: 1321


Noun

  1. Pikin wey be sey e never grow to take care esef
    • Dem say you carry dis kind baby enter under sun,  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
    • Oder women fit curse am say you carry dis kind baby enter under sun?  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )
    • You talk sey grandma don dey behave like baby now.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)
  2. Wetin person fit call anoder person wey be sey de run tings.
    Oh baby!  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
    • Guy, when your baby go show make we know am, abi you want wait make una wedding reach?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)
  3. Wetin be sey person like well well.
  4. Wetin just be person own or wetin person just do.
    Cameroonian film maker and actor, Nkanya Nkwai don tok say fine film na message as e di drop new baby for market.  — (bbc__24675, __no translation__)


Pronunciation [2]

  • bèbɪ́

Play Play

Noun

  1. ( to be completed with definition in Naija : a doll + example)
  2. (to be completed with definition in Naija : a fine young woman + example)

Derived forms

Synonyms


Translations

  • English: a little child, Slang: girlfriend, Slang: doll

Naija

Etymology

From English baby

Pronunciation

  • bèbí


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 8
  • Frequency rank in NSC treebank: 847
  • Frequency in raw corpus: 202
  • Frequency rank in raw corpus: 1321

Definition

Wetin be sey

Noun

  1. Pikin wey be sey e never grow to take care esef
    • Dem say you carry dis kind baby enter under sun,  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
    • Oder women fit curse am say you carry dis kind baby enter under sun?  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )
    • You talk sey grandma don dey behave like baby now.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)
  2. Wetin person fit call anoder person wey be sey de run tings.
    Oh baby!  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
    • Guy, when your baby go show make we know am, abi you want wait make una wedding reach?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)
  3. Wetin be sey person like well well.
  4. Wetin just be person own or wetin person just do.
    Cameroonian film maker and actor, Nkanya Nkwai don tok say fine film na message as e di drop new baby for market.  — (bbc__24675, __no translation__)
  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    My mama born baby.  — (My mother gave birth to a child.)
    I wan see my baby.  — (I want to see my girlfriend.)
    My papa buy me baby.  — (My father bought me a doll.)
  2. - (frequency:99)
    Baby, you set finish o.  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__99, Dearest, you are well formed.)
    Oh baby just dey my broda.  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__61, O my babies are fine, my brother.)
  3. det (frequency:32)
    backing a baby.  — (NST_cleaned__36815, __no translation__)
    Na so di baby con fat ah!  — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__51, That was how the baby now looked fat ah !)
  4. nmod:poss (frequency:10)
    Where your baby?  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__112, Where is your baby ?)
    She add say e dey strange now wey her baby no get teeth again.  — (bbc__55795, __no translation__)
  5. case (frequency:9)
    Later, dem born am as baby for this earth;  — (jw__28744, __no translation__)
  1. discourse (frequency:3)
  1. Haha oh baby!  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__151, Haha, oh dearest !)
  2. amod (frequency:2)
    We dey study, since when we be small baby.  — (jw__39235, __no translation__)
  1. dep-det (frequency:2)
    Dem need to change dia napkin, feed, pet and comfort di doll baby.  — (bbc__29311, __no translation__)
    As you dey take care of am, na so you go take care of di new born baby.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__18, In the same way as you are taking care of it now, you will take care of the new-born baby.)
  2. amod-det (frequency:2)
  1. case-det (frequency:2)
    Comforting your baby : To comfort or play with di baby fit help distract dem from any pain inside dia gums.  — (bbc__93187, __no translation__)
    Another sad tin be say, im no even get foto of di baby because, di only foto wey im snap am dey inside im phone and water cari dat one too.  — (bbc__15774, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • tata, pikin, girl 0.73 1023, daughter 0.72 274, boy 0.71 838, mother 0.69 105, meghan 0.68 76, pickin 0.68 840, boyfriend 0.67 89, twins 0.67 53, markle 0.65 58

Antonyms

  • girl 0.73 1023, daughter 0.72 274, boy 0.71 838, mother 0.69 105, meghan 0.68 76, pickin 0.68 840, boyfriend 0.67 89, twins 0.67 53, markle 0.65 58

Translations

  • English: a little child, Slang: girlfriend, Slang: doll