Difference between revisions of "backside"

Line 8: Line 8:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#na pesin buttocks
 
#na pesin buttocks
*:{{ux|dv|See as di woman '''backside''' dey shake wen she dey dance makosa.|(The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)}}
+
:*{{ux|dv|See as di woman '''backside''' dey shake wen she dey dance makosa.|(The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)}}
*:{{ux|dv| na so de pikin balance ontop her'''backside''' as she back am.|(The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)}}
+
:*{{ux|dv| na so de pikin balance ontop her'''backside''' as she back am.|(The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)}}
 
#na area of compound wey dey back
 
#na area of compound wey dey back
:{{ux|dv|Tell dat man wey dey look for [[Pale]] sey im dey di '''backside''' of de compound.|(Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)}}
+
:*{{ux|dv|Tell dat man wey dey look for [[Pale]] sey im dey di '''backside''' of de compound.|(Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)}}
  
  

Revision as of 14:00, 6 July 2021

Naija

Etymology

From:English backside.

Pronunciation

  • báksáìd

Noun

  1. na pesin buttocks
  • See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa.  — (The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)
  • na so de pikin balance ontop herbackside as she back am.  — (The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)
  1. na area of compound wey dey back
  • Tell dat man wey dey look for Pale sey im dey di backside of de compound.  — (Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)


Synonym

bakassi, backyard, ikebe

Translation

  • English: buttocks