Difference between revisions of "backside"

Line 7: Line 7:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#na pesin buttocks
+
na pesin buttocks
 
:*{{ux|dv|See as di woman '''backside''' dey shake wen she dey dance makosa.|(The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)}}
 
:*{{ux|dv|See as di woman '''backside''' dey shake wen she dey dance makosa.|(The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)}}
 
:*{{ux|dv| na so de pikin balance ontop her'''backside''' as she back am.|(The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)}}
 
:*{{ux|dv| na so de pikin balance ontop her'''backside''' as she back am.|(The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)}}
#na area of compound wey dey back
+
na area of compound wey dey back
 
:*{{ux|dv|Tell dat man wey dey look for [[Pale]] sey im dey di '''backside''' of de compound.|(Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)}}
 
:*{{ux|dv|Tell dat man wey dey look for [[Pale]] sey im dey di '''backside''' of de compound.|(Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)}}
  

Revision as of 14:00, 6 July 2021

Naija

Etymology

From:English backside.

Pronunciation

  • báksáìd

Noun

na pesin buttocks

  • See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa.  — (The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)
  • na so de pikin balance ontop herbackside as she back am.  — (The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)

na area of compound wey dey back

  • Tell dat man wey dey look for Pale sey im dey di backside of de compound.  — (Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)


Synonym

bakassi, backyard, ikebe

Translation

  • English: buttocks