backside

Naija

Etymology

From:English backside.

Pronunciation

  • báksáìd

Noun

  1. na pesin buttocks
  • See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa.  — (The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)
    na so de pikin balance ontop herbackside as she back am.  — (The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)
  1. na area of compound wey dey back
Tell dat man wey dey look for Pale sey im dey di backside of de compound.  — (Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)


Synonym

bakassi, backyard, ikebe

Translation

  • English: buttocks