backside

Naija

Etymology

From:English backside.

Pronunciation

  • báksáìd

Noun

  1. na pesin buttocks
  • See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa.  — (The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)
  • na so de pikin balance ontop herbackside as she back am.  — (The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)
  1. na area of compound wey dey back
  • Tell dat man wey dey look for Pale sey im dey di backside of de compound.  — (Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)


Synonym

bakassi, backyard, ikebe

Translation

  • English: buttocks