backside

Revision as of 12:09, 10 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From:English backside.

Pronunciation

  • báksáìd

Noun

  • Person nyash
  • See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa.  — (NSC_2020, The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)
  • Na so di pikin balance ontop her backside as she back am.  — (NSC_2020, The baby rested on her buttocks while sleeping on her back.)

Synonym

bakassi, backyard, ikebe

Translation

  • English: buttocks