backside

Revision as of 10:45, 12 November 2020 by 160.152.248.128 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:English ''backside''. ===Pronunciation=== *báksáìd ===Noun=== #na pesin buttocks :{{ux|dv|See as di woman '''backside''' dey shake wen she...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From:English backside.

Pronunciation

  • báksáìd

Noun

  1. na pesin buttocks
See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa.  — (The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)
na so de pikin balance ontop herbackside as she back am.  — (The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)
  1. na area of compound wey dey back
Tell dat man wey dey look for Paale sey im dey di backside of de compound.  — (Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)

Related forms

Synonym

bakassi, backyard, ikebe

Translation

  • English: buttocks