Difference between revisions of "backyard"
(→Noun) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Di area wey dey behind the house. | |
− | * {{ux|dv|Di ball | + | :* {{ux|dv|Di ball fall go '''backyard'''. |(NSC_Legbeti_2020. The ball fell towards the back of the house.)}} |
− | * {{ux|dv|Or maybe na your '''backyard''', you for cut am. |(Did you get it from the back of your house? | + | :* {{ux|dv|Or maybe na your '''backyard''', you for cut am. |(NST, 38102. Did you get it from the back of your house?)}} |
− | + | * When e be sey something dey local, small, or below person level | |
− | * {{ux|dv|I no wan work for '''backyard''' restaurant.Chuy! |(my level is above working at a local or small restaurant. | + | :* {{ux|dv|I no wan work for '''backyard''' restaurant.Chuy! |(Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant. )}} |
− | * {{ux|dv|Na my company you dey call '''backyard''' restaurant? |( | + | :* {{ux|dv|Na my company you dey call '''backyard''' restaurant? |(Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local?)}} |
− | + | * Where person get power abi advantage. | |
− | * {{ux|dv|Cameroon President Paul Biya change inside e own '''backyard''' as e put new civil cabinet director and assistant and ministers dem. |(President Paul Biya changed members of his immediate cabinet. | + | :* {{ux|dv|Cameroon President Paul Biya change inside e own '''backyard''' as e put new civil cabinet director and assistant and ministers dem. |(BBC,79926. President Paul Biya changed members of his immediate cabinet. )}} |
− | * {{ux|dv|If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your '''backyard'''. |(If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)}} | + | :* {{ux|dv|If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your '''backyard'''. |(If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)}} |
− | + | * Woman yansh wey big wella. | |
− | * {{ux|dv|Dat chick get better '''backyard''' o. |(That girl has big buttocks.)}} | + | :* {{ux|dv|Dat chick get better '''backyard''' o. |(Egbokhare, 2020. That girl has big buttocks.)}} |
− | * {{ux|dv|O boy, dat babe '''backyard''' na die! |(Boy, that girl has large buttocks)}} | + | :* {{ux|dv|O boy, dat babe '''backyard''' na die! |(NSC_Legbeti_2020. Boy, that girl has large buttocks)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 11:58, 14 January 2021
Naija
Etymology
From: English backyard
Pronunciation
- bàkíjâd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2604
- Frequency in raw corpus: 20
- Frequency rank in raw corpus: 5363
Definition
Area wey dey back of house.
Noun
- Di area wey dey behind the house.
- Di ball fall go backyard. — (NSC_Legbeti_2020. The ball fell towards the back of the house.)
- Or maybe na your backyard, you for cut am. — (NST, 38102. Did you get it from the back of your house?)
- When e be sey something dey local, small, or below person level
- I no wan work for backyard restaurant.Chuy! — (Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant. )
- Na my company you dey call backyard restaurant? — (Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local?)
- Where person get power abi advantage.
- Cameroon President Paul Biya change inside e own backyard as e put new civil cabinet director and assistant and ministers dem. — (BBC,79926. President Paul Biya changed members of his immediate cabinet. )
- If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your backyard. — (If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)
- Woman yansh wey big wella.
- Dat chick get better backyard o. — (Egbokhare, 2020. That girl has big buttocks.)
- O boy, dat babe backyard na die! — (NSC_Legbeti_2020. Boy, that girl has large buttocks)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Area behind the house, something small or local, one's area of control or advantage, a woman's buttocks