Difference between revisions of "backyard"

Line 25: Line 25:
 
:* {{ux|dv|I no wan work for '''backyard''' restaurant.Chuy! |(Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant. )}}
 
:* {{ux|dv|I no wan work for '''backyard''' restaurant.Chuy! |(Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant. )}}
 
:* {{ux|dv|Na my company you dey call '''backyard''' restaurant? |(Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local?)}}
 
:* {{ux|dv|Na my company you dey call '''backyard''' restaurant? |(Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local?)}}
* Where person get power abi advantage.
+
* Where person get power abi get advantage put.
:* {{ux|dv|Cameroon President Paul Biya change inside e own '''backyard''' as e put new civil cabinet director and assistant and ministers dem. |(BBC,79926. President Paul Biya changed  members of his immediate cabinet. )}}
+
:* {{ux|dv|I go die de matter for you no worry, all dat area wey you dey mention so na my '''backyard'''. |(NSC_Legbeti_2020. I will help you settle the problem since where it happened is within my stronghold.)}}
 
:* {{ux|dv|If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your '''backyard'''. |(If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace  since Yaba is the center of technological activities)}}
 
* Woman yansh wey big wella.
 
* Woman yansh wey big wella.

Revision as of 12:11, 14 January 2021

Naija

Etymology

From: English backyard

Pronunciation

  • bàkíjâd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2604
  • Frequency in raw corpus: 20
  • Frequency rank in raw corpus: 5363

Definition

Area wey dey back of house.

Noun

  • Di area wey dey behind the house.
  • Di ball fall go backyard.  — (NSC_Legbeti_2020. The ball fell towards the back of the house.)
  • Or maybe na your backyard, you for cut am.  — (NST, 38102. Did you get it from the back of your house?)
  • When e be sey something dey local, small, or below person level
  • I no wan work for backyard restaurant.Chuy!  — (Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant. )
  • Na my company you dey call backyard restaurant?  — (Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local?)
  • Where person get power abi get advantage put.
  • I go die de matter for you no worry, all dat area wey you dey mention so na my backyard.  — (NSC_Legbeti_2020. I will help you settle the problem since where it happened is within my stronghold.)
  • If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your backyard.  — (If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)
  • Woman yansh wey big wella.
  • Dat chick get better backyard o.  — (Egbokhare, 2020. That girl has big buttocks.)
  • O boy, dat babe backyard na die!  — (NSC_Legbeti_2020. Boy, that girl has large buttocks)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Area behind the house, something small or local, one's area of control or advantage, a woman's buttocks