Difference between revisions of "bad"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* baddo
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From English ''bad''
 
From English ''bad''

Revision as of 17:26, 4 August 2021

Naija

Etymology

From English bad

Pronunciation

  • bâd

Play Play


Adjective

  1. Someting wey no good.
    • Bad boy!  — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)
    • Na very bad tin.  — (IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)
    • All di bad, bad tings wey I dey do before, I do dem no more.  — (NST, All the bad things that I do, I do them no more.)
  2. Person/someting wey good/correct.
    • Hey! di guy na bad guy o.  — (NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)
    • My motor bad past im own.  — (NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)

Relateded forms

Synonyms

Translations

  • English: not good, good