Difference between revisions of "bad"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * baddo |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English ''bad'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bâd |
<sm2>Pcm-ng-bad.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bad.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bad.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bad.m.ogg</sm2> | ||
Line 17: | Line 16: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 178 | * Frequency rank in raw corpus: 178 | ||
− | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Someting wey no good. | ||
+ | #{{ux|dv|'''Bad''' boy! |(ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)}} | ||
+ | #{{ux|dv|Na very '''bad''' tin. |(IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)}} | ||
+ | #{{ux|dv|All di '''bad''', '''bad''' tings wey I dey do before, I do dem no more. |(NST, All the bad things that I do, I do them no more.)}} | ||
− | + | * (Dem dey use am as slang) for person/someting wey good/correct. | |
− | bad | + | #: {{ux|dv|Hey! di guy na '''bad''' guy o. |(NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)}} |
+ | ===Transitive Verb=== | ||
+ | #{{ux|dv|Parboiled rice dey '''bad''' for di body? |(bbc__80440, __no translation__)}} | ||
+ | #{{ux|dv|White meat like chicken dey '''bad''' for your health. |(bbc__100085, White meat like chicken is bad for your health.)}} | ||
+ | #{{ux|dv|Di motor '''bad''', na 2020 model. |(NSC_Tella_2020, The motor is fantastic,it's 2020 model.)}} | ||
− | + | ===Serial Verb=== | |
− | + | #: {{ux|dv|My motor '''bad''' past im own. |(NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Relateded forms==== |
+ | * [[badbelle]], [[baddest]], [[baddo]], [[badeye]], [[badhead]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * good 0.58 3676 | + | * good 0.58 3676 |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''not good, good'' |
Revision as of 16:34, 8 December 2020
Naija
Alternative forms
- baddo
Etymology
From English bad
Pronunciation
- bâd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 44
- Frequency rank in NSC treebank: 272
- Frequency in raw corpus: 2210
- Frequency rank in raw corpus: 178
Adjective
- Someting wey no good.
- Bad boy! — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)
- Na very bad tin. — (IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)
- All di bad, bad tings wey I dey do before, I do dem no more. — (NST, All the bad things that I do, I do them no more.)
- (Dem dey use am as slang) for person/someting wey good/correct.
- Hey! di guy na bad guy o. — (NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)
Transitive Verb
- Parboiled rice dey bad for di body? — (bbc__80440, __no translation__)
- White meat like chicken dey bad for your health. — (bbc__100085, White meat like chicken is bad for your health.)
- Di motor bad, na 2020 model. — (NSC_Tella_2020, The motor is fantastic,it's 2020 model.)
Serial Verb
- My motor bad past im own. — (NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)
Relateded forms
Synonyms
- good 0.58 3676
Translations
- English: not good, good