bad

Revision as of 16:34, 8 December 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • baddo

Etymology

From English bad

Pronunciation

  • bâd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 44
  • Frequency rank in NSC treebank: 272
  • Frequency in raw corpus: 2210
  • Frequency rank in raw corpus: 178


Adjective

  • Someting wey no good.
  1. Bad boy!  — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)
  2. Na very bad tin.  — (IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)
  3. All di bad, bad tings wey I dey do before, I do dem no more.  — (NST, All the bad things that I do, I do them no more.)
  • (Dem dey use am as slang) for person/someting wey good/correct.
  1. Hey! di guy na bad guy o.  — (NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)

Transitive Verb

  1. Parboiled rice dey bad for di body?  — (bbc__80440, __no translation__)
  2. White meat like chicken dey bad for your health.  — (bbc__100085, White meat like chicken is bad for your health.)
  3. Di motor bad, na 2020 model.  — (NSC_Tella_2020, The motor is fantastic,it's 2020 model.)

Serial Verb

  1. My motor bad past im own.  — (NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)

Relateded forms


Synonyms

  • good 0.58 3676

Translations

  • English: not good, good